watermark logo

Up next

Autoplay

MIMIE - Runaway ( Official video ) directed by CHUZiH

2 Views • 17/04/24
Share
Embed
Charlie Don
Charlie Don
4 Subscribers
4

TITRE : RUNAWAY

ARTISTE: MIMIE

extrait de lEP : https://bfan.link/soundsation

#cameroon #mimie #runaway follow me :
INSTAGRAM : https://www.instagram.com/m.i.m.i.e_/
FACEBOOK : https://m.facebook.com/Mimie237/
TWITTER : https://mobile.twitter.com/mimieofficielle



Oh mon amour
I don di call your phone for days
Aucune réponse

U don do act like we get problem
A no know

You know say a be woman oh
And na ya pikin weh a carry so
We need to make a plan
For gather money oh
A no fit do it all alone

Prechorus:

I know say problem no be money oh
Ma brother think about your pikin oh
When love be they you no be complain oh
Now weh bele come you run away

A be di sweeti you for ya body
You ko do me sotee you ko cum twice oh
Na wey bele come you wanna run away
Run away

Chorus :

So you run away
Run away
You run away
Run away
You run away
Run away from me
Na weh bele come
You don Dey far away
Far away
Dey far away
Far away Dey far away
Far away from me

Oui le temps a fait son temps , il a grandit , maintenant tu as du temps ahh
Des appels à tout moment, des regrets , à l’excès, c’est trop tard ah laisse

No try for tell me you coming back
No try for claim mr nice man
Now you di call on the regular
it’s too late we are just fine

Prechorus:

I know say problem no be money oh
Ma brother think about your pikin oh
When love be they you no be complain oh

Now weh bele come you run away

A be di sweeti you for ya body
You ko do me sotee you ko cum twice oh
Na wey bele come you wanna run away
Run away

Chorus :

So you run away
Run away
You run away
Run away
You run away
Run away from me
Na weh bele come
You don Dey far away
Far away
Dey far away
Far away Dey far away
Far away from me

Show more
0 Comments sort Sort By

Up next

Autoplay