Ayra Starr - Commas (Lyrics)
ЁЯО╡ Follow the official 7clouds playlist on Spotify : http://spoti.fi/2SJsUcZ
тАЛЁЯОз Ayra Starr - Commas (Lyrics)
тПм Download / Stream: https://ayrastarr.lnk.to/commas
ЁЯФФ Turn on notifications to stay updated with new uploads!
тЭдя╕П Follow our Spotify playlists: http://bit.ly/7cloudsSpotify
ЁЯСЙAyra Starr:
https://instagram.com/ayrastarr
тШБя╕П 7clouds:
https://open.spotify.com/user/7cloudsmusic
https://soundcloud.com/7cloudsmusic
https://audiomack.com/7cloudsmusic
https://facebook.com/7cloudsofficial
https://discord.com/invite/d5Arh8Y
https://twitter.com/7cloudsmusic
https://instagram.com/7clouds
https://tiktok.com/@7clouds
https://7clouds.org
.........
ЁЯОд Lyrics: Ayra Starr - Commas
[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
See upcoming R&B shows
Get tickets for your favorite artists
You might also like
16 CARRIAGES
Beyonc├й
WOTOWOTO SEASONING
ODUMODUBLVCK & Black Sherif
HISS
Megan Thee Stallion
[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
.........
ЁЯУз Contact / Demo Submissions: contact@7clouds.org
.........
ЁЯТМ Demos / Music Submissions: https://7clouds.edmdistrict.com
.........
ЁЯУЭ Licensing / Sync Requests for 7clouds Releases: licensing@7clouds.org
.........
#ayrastarr #commas #afrobeats #lyrics #7clouds


SORT BY-
рд╕рдмрд╕реЗ рдКрдкрд░ рдХреА рдЯрд┐рдкреНрдкрдгреА
-
рдирд╡реАрдирддрдо рдЯрд┐рдкреНрдкрдгрд┐рдпрд╛рдВ